PMedia Music Free Download 2025
Rema – Woman
Naija Music

Rema – Woman

Records award-winning singer,  drops another hit banger titled “Woman“.

His song dominated on Apple Music for weeks. The song was produced by Altims and Ozedikus.

RELATED: Rema – Ginger Me

Lyrics;

I'm in love with plenty women
I no mind marry all of them
E no matter the shape or colour
I go make sure say I must collect
I get one wey be my sponsor
I get one wey dey call me honey
One wey dey do me winchy, winchy
She dey do like Patience Ozokwor

Wole, ka lo
Get in my room, make you lie down
Body dey move like a python
Love wey dey give me Iron
Wole, ka lo

After the room to the parlor
Then make you pose for my Canon
Love wey dey boost me Iro-oo-on
I too like woman, I too like woman
Me I no dey gboran, me I no dey gboran
I too like woman, I too like woman
Me I no dey gboran, me I no dey gboran

Listen to Rema – Woman Below:

DOWNLOAD  Zinoleesky – Call Of Duty

Related posts

Di’Ja – Yaraye Iye

Derex

Napstar Zee Feat. JeriQ – Moneygod

Derex

C Blvck Feat. Naira Marley – Tear Rubber

Derex

Leave a Comment

* By using this form you agree with the storage and handling of your data by this website.

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Privacy & Cookies Policy
Visual storyteller hub, exploring video production techniques.